Swoon
de Nneka
Plenty people dey wonder
How I wan come dey live my life
As I kon comot from dem face
Dem kon dey vex for where I dey
Dem try to find me, but they can’t
Dem try to stop me, all in my head
These thugs, these people
These lies, deceivers
This loss of this world
These cries must leave this
Oh please tell me that I might fit find
The cure to my insanity
Oga mi you fit give me
Something wey I fit loving
Cause e don wey I dey find
Tay solution to di mata
Cause e don tay wey I dey find
Solution to di mata
These thugs, these people
These lies, deceivers
This loss of this world
These cries must leave the eyes
These thugs, these people
These lies, deceivers
This loss of this world
These cries must leave the eyes
Más canciones de Nneka
-
Halfcast
Nneka... To and Fro
-
Africans
Victim Of Truth
-
Book of Job
My Fairy Tales
-
Intro
Victim Of Truth
-
Stand Strong
Victim Of Truth
-
The Uncomfortable Truth
Victim Of Truth
-
Beautiful
Victim Of Truth
-
Quit
Victim Of Truth
-
Changes
Victim Of Truth
-
Material Things
Victim Of Truth
-
Burning Bush (Everybody)
Victim Of Truth
-
Confession
Victim Of Truth
-
Showin' Love
Victim Of Truth
-
Warrior
Victim Of Truth
-
In Charge
Victim Of Truth
-
Make Me Strong (Interlude)
Victim Of Truth
-
God Of Mercy
Victim Of Truth
-
Your Request
Victim Of Truth
-
Camouflage
Soul Is Heavy