Baby
de Joeboy
What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got but it’s not enough for you
Shey you fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
What you wanna do girl
Where you wan go
‘Cos anywhere you go, girl
I go follow go
'Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that’s the reason they be hating on you (who are those)
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Joe, Joe Joeboy ‘pon dat!
Más canciones de Joeboy
-
Door
Somewhere Between Beauty & Magic (Deluxe)
-
Door
Door
-
Door
Somewhere Between Beauty & Magic
-
Sip (Alcohol)
Body & Soul
-
Body & Soul
Body & Soul
-
Sip (Alcohol)
Sip (Alcohol)
-
Osadebe
Osadebe
-
Duffel Bag
Body & Soul
-
Zombie
Zombie
-
Show Me
Somewhere Between Beauty & Magic
-
Beginning
Beginning
-
Call
Call
-
Halle
Body & Soul
-
All For You
Love & Light
-
Love Grows (Where My Rosemary Goes)
Love & Light
-
It's up to You, Petula
Love & Light
-
Every Lonely Day
Love & Light
-
It's Gonna Be a Lonely Summer
Love & Light
-
Let's Make It Up
Love & Light
-
Every Little Move She Makes
Love & Light