Amsterdam, Amsterdam! (Intro) (Live)
de Fela Kuti
Now listen to me now
My brothers and sisters
I beg you now listen to me now
Oh now listen to me now
My brothers and sisters
I beg you now listen to me now
They na be man
(Which man?)
Wey talk oyinbo well well to rule our land o
(That man!)
Oh yes
[Chorus]
Him talk oyinbo pass English man!
Him talk oyinbo pass America man
Him talk oyinbo pass French man
Me I say him talk oyinbo pass Germany man
The better oyinbo you talk
The more bread you go get
School start na grade four bread
B.A. na grade three bread
M.A. na grade two bread
Ph.D na grade one bread
The better oyinbo you talk
The more bread you go get
They na be man
(Which man?)
Wey talk oyinbo well well to rule our land o
(That man!)
[Chorus]
Him talk oyinbo pass English man!
Oh yes
Him talk oyinbo pass America man
Hear it!
One more time
First thing for early morning
Na newspaper dem give us read
First thing for early morning
Na newspaper dem give us read
The oyinbo wey dey inside
Petty trader no fit to know
The oyinbo wey dey inside
Market woman no fit to read
The oyinbo wey dey inside
Na riddle for laborer man
Inside the paper
Lambastical dey
Inside the paper
Ipso facto, dey that one na Latin
Inside the paper
Jargonism dey
Inside the paper
Youth delinquency dey
Who be deliquent?
Na dem be deliquent
Who be delinquent?
The oyinbo talker delinquent
Who be delinquent?
It no be me o
They na be man
(Which man?)
Wey talk oyinbo well well to rule our land o
(That man!)
Oh yes
[Chorus]
Him talk oyinbo pass English man!
Him talk oyinbo pass America man
[Fela makes up some gibberish oyinbo]
Him talk oyinbo pass Germany man
Me I say him talk oyinbo pass French man
Más canciones de Fela Kuti
-
Awo
Highlife: Jazz and Afro- Soul (1963-1969)
-
Fefe Naa Efe
Gentleman
-
Obe (Stew)
The '69 Los Angeles Sessions
-
Ako
The '69 Los Angeles Sessions
-
Open & Close
Open & Close
-
Water No Get Enemy
The Best of the Black President
-
O.D.O.O. - Edit Version
The Best of the Black President
-
No Agreement, Pt. 2
The Best of the Black President
-
Gentleman
The Best of the Black President
-
Zombie
Zombie
-
Shuffering and Shmiling
The Best of the Black President
-
Gentleman
Gentleman
-
Coffin for Head of State
The Best of the Black President
-
Water No Get Enemy
Expensive Shit
-
Lady
The Best of the Black President
-
Zombie
The Best of the Black President
-
Let's Start
Fela With Ginger Baker Live!
-
Shakara (Oloje)
The Best of the Black President
-
Army Arrangement
The Best of the Black President
-
I.T.T. (International Thief Thief), Pt. 1 & 2
The Best of the Black President