Skelewu
de Davido
All the girls dem dey dance galala
But this new dance don cause casala
For this dance you no do shakara
Oya whine your waist like ah this, like a that
Like a this, like a that
To your right, to the front
And your yansh to the back
Skelewu, skelewu
Skelewu, skelewu
Ske le le le le
Skelewu, skelewu
Skelewu, skelewu
Ske le le le le
Oh girl what is the plan
Me I plan to love your demands
Shey you want to dance
You wan collect money for my bank
Oya scatter the town
Na the baddest wey dey in the town
When they see me around
Them dey scatter the dance like clown
Oya fi jo gba owo
Oya so jo di owo
Oya dance to the sound
Like a this, like a that
Ileke idi yen o, idi yen o
Esu bo ko yoko, esu bo ko yoko
Owa degbo so na, owa degbo so na
Bebe idi yen o
Oya fi jo gba owo
Oya so jo di owo
Oya dance to the sound
Like a this, like a that
But this new dance don cause casala
Shizzi, shizzi
Oya whine your hips like a this
Like a this
To your hand o
And your yansh
Ske le le le le le
Ske le le le le le
Ske le le le le le
Más canciones de Davido
-
Dodo
Dodo
-
Risky
Risky
-
Risky
A Good Time
-
KANTE (feat. Fave)
Timeless
-
FEEL
Timeless
-
Fall
Fall
-
Jowo
A Better Time
-
D & G (feat. Summer Walker)
A Good Time
-
Fall
A Good Time
-
NO COMPETITION (feat. Asake)
Timeless
-
BOP (feat. Dexta Daps)
Timeless
-
Champion Sound
Champion Sound
-
Dami Duro
Dami Duro
-
Izzue
Izzue
-
The Best (feat. Mayorkun)
A Better Time
-
Dollars in the Bank
Omo Baba Olowo: The Genesis
-
UNAVAILABLE (feat. Musa Keys)
Timeless
-
If
If
-
If
A Good Time