Wetin Dey Sup

de Burna Boy

No be chys oh
Make we dey check for delight, oh
ỌLọhun
Àti wise oh, a dẹ tí economize, oh
ỌLọhun
On a mission, how many men follow me come?
ỌLọhun
No dey think am
Àkóbá adaba, Ọlọhun má jaa ri

Ehen, ekelebe chasing
Eke-ekelebe chasing
I'm on the move like I'm speed racing
So fast they couldn't believe it
Ehen, ekelebe chasing
Eke-ekelebe chasing
I'm on the move like I'm speed racing
So fast they couldn't believe it

Dropped out of school from the first day
My teacher no get money
And my customers been dey call me
Last time I check, I was ballin'
On a Sunday
Open the bank on a Sunday
Olohun, for God's sake
Shey you no dey see money walking
One Ferrari, dey play
Two Lamborghini, dey play, Maybach, dey play
Drop top the Rolls-Royce, dey play
Soon I go wake up in a new Bugatti, dey play

Ehen, ekelebe chasing
Eke-ekelebe chasing
I'm on the move like I'm speed racing
So fast they couldn't believe it
Ehen, ekelebe chasing
Eke-ekelebe chasing
I'm on the move like I'm speed racing
So fast they couldn't believe it

Ooh, too many mileage
Man never sleep for like nine days
Phone dey vibrate, dem dey find me
If na fine babe, make she slidin'
Oya je a lọ Jaye, lọ dó lai shade
Alhaji Bashiru kowo wole
Dey play, just dey play
Straight from Archipelago
Private jet ni ma n fà agbo
Omo, these days dem just dey take the trap like joke
But dem dey trap the man fa gbo (Woo-hoo)

Ehen, ekelebe chasing
Eke-ekelebe chasing
I'm on the move like I'm speed racing
So fast they couldn't believe it
Ehen, Ekelebe chasing
Eke-ekelebe chasing
I'm on the move like I'm speed racing
So fast they couldn't believe it
My lord, I've thought of an idea
Come on out of it
This time I guarantee you'll get what you want, but you'll have to be patient
Why?
If you could be a little bit patient
Then I guarantee you'll learn all of Wu-Tang's secrets

Más canciones de Burna Boy