Terminator Arrival / Reese Chased / Sarah on Motorbike
de Asake
It's lonely at the top (lonely, lonely, lonely)
Money on my mind (money, money, money)
Don’t care what they yarning about me in particular (ko kan mi, kan mi, kan mi)
Out here on the road chasing my dream because I know (no one can chase it for me)
Olo-lolade maa n gb'omo lo (gb'omo lo)
Borokoto idi s’omo lo (s'omo lo)
E fi won s'ile je kan ma lo
No dey find anybody na money I want (me I want)
No dey hear wetin people dey talk (people dey talk)
Won te ge Asake l'eti lo (l'eti lo)
They life na one no get anothеr one
I go take am do wetin I lovе
Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger
I can’t waste my time, for no one
I came in this life on my own
Baby, you worry ’bout you while I face my matter
I can’t rely on you, too much money and too much pride
Still can’t buy no peace of mind
Just count the blessings, I
Baby, I’ve been way too focused to be stressed
Don’t care if I’m lonely, if I want it I’m obsessed
Oh, ooh
Olo-lolade maa n gb'omo lo (gb'omo lo)
Borokoto idi s’omo lo (s'omo lo)
E fi won s'ile je kan ma lo
No dey find anybody na money I want (me I want)
No dey hear wetin people dey talk (people dey talk)
Won te ge Asake l'eti lo (l'eti lo)
They life na one no get anothеr one
I go take am do wetin I lovе
Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger
It’s lonely at the top
Lonely, lonely, lonely
Money on my mind
Money, money, money
Don’t care what they yarning about me in particular
Out here on the road chasing my dream because I know
Más canciones de Asake
-
Sungba (feat. Burna Boy) - Remix
Mr. Money With The Vibe
-
Nzaza
Mr. Money With The Vibe
-
Basquiat
Work Of Art
-
Basquiat - AUGUSTE Remix
Basquiat (AUGUSTE Remix)
-
MMS
Lungu Boy
-
Lonely At The Top
Work Of Art
-
Dull
Mr. Money With The Vibe
-
Remember
Work Of Art
-
Active
Active
-
Terminator
Mr. Money With The Vibe
-
Amapiano
Work Of Art
-
Joha
Mr. Money With The Vibe
-
Active
Lungu Boy
-
Organise
Mr. Money With The Vibe
-
Worldwide
Lungu Boy
-
I Swear
Lungu Boy
-
2:30
Work Of Art
-
Dupe
Mr. Money With The Vibe
-
Mogbe
Work Of Art
-
My Heart
Lungu Boy